Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,404 episodes available.
June 04, 2026Family mata - God word wen we dey take growAnoda tin wen woman sorpose see for de man wen e wan marray wen e go take know say de man go bi beta husband naim bi today mata.Today message of Hope say church or pesin wen no dey forlow God word but dey do watin no day God word na ashawo for God eye....more29minPlay
June 03, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growToday sikness na tifod feva wen de escot malaria, watin e bi and how we go take manage naim bi today mata.De message of Hope say eni church wen dey change God Law and eni pesin wen no dey obey God law don drink de wine wen bi abominashun...more29minPlay
June 02, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growAnoda bad tin wen wayo for exam de do bi say e no dey let de pikin wen tru-tru read come fess and for work pipo wen no know work naim dey bi oga.Today message of Hope say anoda message wen God no want na de message wen say pesin wen die no tru-tru die....more29minPlay
June 01, 2026Family mata - God word wen we dey take growFamily fit get sekrit but make de sekrit no bi de kain sekrit wen fit scatar de family.Today message of Hope say God no want make we get image wen we dey take make god and eni church wen get image no bi God church...more29minPlay
May 31, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God protet all hawa soja and mopol wen dey epp us fite boko haram and deir gang.De message of Hope say God no want make we dey believe watin no bi hin word so make we no dey for church wen no dey preach God koret word....more29minPlay
May 30, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song say God good well well and de sekond song say make we no give up.De message of Hope say as we dey get fait and patience dey pray and as God dey ansa hawa pray we go con know God for hawasef....more29minPlay
May 29, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen get handwork wen e dey take get hin own moni and e dey do de work well na happi woman.De message of Hope say wen Jesus save Mary Magdalene commot for de hand of de pipo wen want stone am make e die, e come know Jesus as hin savior....more29minPlay
May 28, 2026Family mata - God word wen we dey take growMan wen go bi beta husband na man wen get God for hin hat and wen go do watin God want make e do.Today message of Hope say e no mata watin you don do for yor life, Jesus go fit save you and klin yor slate and give your new life...more29minPlay
May 27, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe sikness wen dey scatar pesin liva if e dey body wen doktor dey call hepatitis naim we put mout today.Today message of Hope tell us how Peter take do watin Jesus tell am and e con know say Jesus naim bi God pikin wen come save we....more29minPlay
May 26, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain kain way wen pikin dem dey take do wayo for deir exam wen no good naim bi today tork.Today message of Hope say de woman wen Jesus forlow tork for well come know say Jesus naim bi de Christ and na so hin town pipo con take save....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,404 episodes available.