Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,404 episodes available.
June 14, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa pikin make God for epp dem choose well well so dat deir life go beta tomoro.De message of Hope dey tell us watin we go do wen wahala put us for tight korna and de pipo for Symarna na hawa exampo....more29minPlay
June 13, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song say de bad tin dem wen happun for hawa life dey epp us know God and de sekond song say make we trust God.De message of Hope say we must pray bikos na praya we take dey forlow God tork and na fait dey make hawa praya work...more29minPlay
June 12, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWen family manage deir girl pikin well well, dat girl pikin go come bi beta and happi woman tomorrow. Today message of Hope say wen we get beta fait and we no doubt God, we go get God blessing for hawa life yanfu-yanfu....more29minPlay
June 11, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe tin wen man know abat marrage naim e go take make hin marrage work so woman musto know watin man know abat marrage bifor e marray am.Today message of Hope say de kain wahala wen dey try hawa fait naim de make hawa fait strong...more29minPlay
June 10, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe sikness wen de make de bone wen dey hawa sholda, knee de pain and watin we go do wen we no go get de pain naim bi today mata.Today message of Hope say wen we get de fait wen dey make God happi, we go bi pipo wen go win for life...more29minPlay
June 09, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen pikin dem dey do as dem dey do exam wen bi crime naim bi today mata.Today message of Hope say fait for de last days na fait wen go do watin God want even wen watin God tork no sweet us for bodi...more29minPlay
June 08, 2026Family mata - God word wen we dey take growOne sekrit wen family dey kip na wen de marrage of pipo for deir family scatar and dem dey do dis one bikos of shame.Today message of Hope say pipo wen no get fait no go fit make God happi and hawa fit dey show wen we do watin God tork....more29minPlay
June 07, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa police dem, make God torsh deir hat and change dem so dem go stop to kill kontree pipo enihow.De message of Hope say na only fait we go fit take forlow God waka and hawa fait must show for hawa life....more29minPlay
June 06, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess sonb na de queshun wen dey ask weda God don take hin blood wash us and de sekond song say make we no let enitin dey bitwin us and God.De message of Hope say wen man and man dey sleep togeda as man and woman sorpose sleep, dat na abominashun...more29minPlay
June 05, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman pikin from de dey de woman bon na pesin wen dey make woman happi and evry woman go train hin pikin well make de pikin fit make am happi wen e old.Today message of Hope say wen we get church or pipo wen dey kill pipo...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,404 episodes available.