Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,404 episodes available.
May 15, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen no get sikness and wen dey do evrytin wen go make am no get sikness for bodi na happi woman.Today message of Hope say wen God merci stop salvation door don close and nobody go fit save again so make we take today get God merci for hawasef....more29minPlay
May 14, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe tin dem wen woman go look to take know weda de man wen dey find am go bi beta husband if e gree for am naim bi today mata.Today message of Hope tell us say wen God do ansa hawa cry and do watin we ask am, make we no forget to tank am....more29minPlay
May 13, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin wen we fit do for dis time wen sun dey hot well-well so dat sikness no go enta bodi naim bi today torkToday message of Hope say God dey hear de cry of pipo wen no dey carri shoda go up but wen humbo for God eye...more29minPlay
May 12, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growEvrytin wen pikin sorpose know and wen e go do to take prepare wel-well for exam naim bi today mata.Today message of Hope say de poor blind begga no let enibodi or enitin stop hin cry and Jesus hear hin cry come make am see again...more29minPlay
May 11, 2026Family mata - God word wen we dey take growBitaness dey scatar family and friend so make we commot bitaness make hawa family for no scatar.Today message of Hope say na as we dey dis world naim God go fit hear hawa cry and show us merci but wen we don die, merci no dey again...more29minPlay
May 10, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God put hand for NYSC mata for de kontree and make God protect hawa corpa dem.De message of Hope say Jesus naim de save us so wen we cry go meet Jesus, e go save us and make hawa life beta....more29minPlay
May 09, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song na praya make God stay with us and de sekond song say we too go stay unda God feda.De message of Hope say God get plan for hawa life and as we dey hinside Jesus dey pray, God plan go happun for hawa life...more29minPlay
May 08, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growHappi woman na woman wen get pawa, e get 6 sense wen e dey take see watin odar pipo neva see and e sabi do beta tin.Today message of Hope say God get two kindom and na only pipo wen dey de fess kindom naim go fit enta de sekond kindom...more29minPlay
May 07, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe tins wen man sorpose see for woman wen go make am know say de woman go bi beta wife naim bi today mata.Today message of Hope say as we dey hinside Jesus Christ, we go dey shine as lite bikos Jesus lite go shine from hawa life...more29minPlay
May 06, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain food, drink and de tins wen we go fit do make we no for get dis konstipashun sikness naim bi today mataToday message of Hope dey tell us say wen we pray and we no kwik see de ansa make we wait bikos God no dey late....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,404 episodes available.