Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.
April 28, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growWatin examinashun bi and why for hawa life we musto dey do examinashun naim bi today mata.Today message of Hope say Abraham na pesin wen believe all de tin wen God tell am and dat one make am do watin God tork and God bless am...more29minPlay
April 27, 2026Family mata - God word wen we dey take growTiTVexnation wen pesin hold kakaraka for belle naim deyton to bitaness and bitaness fit scata marrage.Today message of Hope dey tell us say even for de time wen Noah dey life, God get plan wen e take save pipo bifor warta kill de odar pipo...more29minPlay
April 26, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for God to take moni bless hawa family, give pipo wen dey work promoshun and give hawa pikin dem work.De message of Hope dey tell us say God plan to save pipo dey ground bifor Adam and Eve sin sef so make we trust God....more29minPlay
April 25, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song say make we trust God and de sekond song say de tin wen bi God will naim dey happun.De message of Hope say God get beta plan for hawa life but we no dey gree forlow God plan naim make many pipo dey suffa...more29minPlay
April 24, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen look hinsef for mirro and happi say God make am as e bi and e no dey find artifishia na happi woman.Today message of Hope say God kindom naim we dey go but we must fess enta de grace kindom bifor we go fit enta de glory kindom wen Jesus come....more29minPlay
April 23, 2026Family mata - God word wen we dey take growSome odar tins wen man go see wen e go take know woman wen bi beta wife materia naim bi today tork.Today message of Hope say God make hin pikin dem de bybbo wen evrybodi go fit read so make we sef waka so dat pipo go see Jesus for hawa life...more29minPlay
April 22, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen dey make some pipo dey fit chop but dem no dey go latrine as dem sorpose go naim bi today torkToday message of Hope say wen we pray and e bi like say God no ansa make we trust God and wait bikos God no dey forget hin pipo...more29minPlay
April 21, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe mata of bad word wen pipo dey tell odar pipo plus swear korse wen God no want hin pipo to do naim bi today mata.Today message of Hope say God want make hin pipo pray and make dem know hin no bi like juju bikos hin bi God wen know watin hin pipo want...more29minPlay
April 20, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe way wen husband and wife dey join hand dey waka togeda naim bi de team work wen bi hawa mata today.Today message of Hope say pesin wen wan stay hinside Jesus like tree branch na pesin wen musto sabi pray....more29minPlay
April 19, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for God to epp make hawa family bi de kain family wen pipo go see and dem go know say God dey.De message of Hope say God want make we dey hinside am de way wen branch take dey hinside tree so dat hawa life go bi like Jesus own...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.