Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.
April 08, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin dem wen go make wife wen dey forlow hin husband dey sleep well no fit get belle naim bi today tork.Today message of Hope say wen we see big wahala and we pray make we wait make God tell us watin we go do and den make we do watin God tork...more29minPlay
April 07, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen dey make pipo get de depreshun sikness wen no dey let pipo happi naim bi today mata.Today message of Hope say wen kata-kata come make we sing and praise God and make we rememba God wordand hin promise wen go fit save us...more29minPlay
April 06, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe pawa wen papa and mama wen dey pray for deir pikin get bikos dem dey pray and God dey ansa naim bi today tork.Today message of Hope say life get wahala but pesin wen sabi run go meet God go get God for hin korna wen wahala come....more29minPlay
April 05, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God heal all de pipo wen dey sick and make God bless family with moni.De message of Hope dey tell us say wen wahala come and we no know watin we go do, make we put hawa eye for Jesus....more29minPlay
April 04, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song say make we praise God even wen we dey hinside wahala and de sekond song say make we get Jesus for de time wen we dey now.De message of Hope say make we trust God and do watin God tork even wen we dey hinside wahala....more29minPlay
April 03, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growToday mata na to beg man dem make dem do watin dem sorpose do as man so dat de woman for deir family no go do deir work.De message of Hope dey tell us watin Hannah do wen wahala for hin life nearly scata hin marrage....more29minPlay
April 02, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe tin wen husband and wife go do togeda wen go make deir marrage sweet and stand gidigba naim bi today mata.Today message of Hope say wen we dey hinside wahala, make we rememba God and make we pray bikos God know watin e go do for hawa mata...more29minPlay
April 01, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin wen man wen hin man-warta no plenti rish to take give hin wife belle go do for de mata naim bi today tork.Today message of Hope say wen wahala come make we no fear but make we trust God bikos enitin wen get beginni go must get end....more29minPlay
March 31, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain sikness wen dey make pikin no happi naim bi today mata.Today message of Hope say make we put hawa fait for Jesus bikos na only hin fit give us peace wen wahala dey....more29minPlay
March 30, 2026Family mata - God word wen we dey take growMake papa and mama add praya join all de tin wen dem dey do for deir pikin bikos praya beta pass all watin dem dey do for deir pikin.Today message of Hope say na Jesus get de pawa to take end hawa wahala so make we let Jesus dey hawa life...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.