Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.
March 19, 2026Family mata - God word wen we dey take growSome sign wen we go see for pikin bodi wen we go take know say de pikin no go bi good pikin tomoro naim we tork.Today message of Hope say de Holy Spirit pawa for hawa life dey give us peace wen go make us fit stand gidigba....more29minPlay
March 18, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin to take treat de scrash for shikin pos and de medcin we no go give pesin wen get shikin pos naim bi today tork.Today message of Hope say as pipo wen get new life we musto read hawa bybbo, pray and do watin God tork say make we do...more29minPlay
March 17, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain fashun wen dey for dress, shoe, bag, motor and plenti odar tin wen pipo dey take do fashun naim bi today mata.Today message of Hope say wen we give Jesus hawa life and de Holy Spirit come hinside hawa life, we go get new life....more29minPlay
March 16, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe tin wen husband do wen e go take bi beta spiritual leda for hin family naim bi today torkToday message of Hope say de Holy Spirit pawa wen dey hawa life go change hawa life and epp us to bi like Jesus Christ...more29minPlay
March 15, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for all hawa soja and odar pipo wen dey fite wen dey ground make God no let dem die for de fite.De message of Hope say Jesus promise us pawa wen de Holy Spirit enta hawa life so make we sef let de Holy Spirit give us pawa...more29minPlay
March 14, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song say we happi as Jesus save us and de sekond song say make we let hawa lite shine for hawa kornaDe message of Hope say now when we don give Jesus hawa life, we sorpose waka as Jesus waka so dat pipo go see say we don save tru-tru....more29minPlay
March 13, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWen girl wen hin family no get moni marry boy wen hin family get moni na beta inlaw wahala naim de wife go get for de marrage.Today message of Hope say wen we give Jesus hawa life and come get de savashun wen God give us, we dey get plenti blessing....more29minPlay
March 12, 2026Family mata - God word wen we dey take growWen pikin dem no bi beta pikin, de wahala wen dem dey cause fit ton to sometin wen go scatar marriage.Today message of Hope dey tell us how we go take get de savashun wen God don give us for hinside Jesus Christ....more29minPlay
March 11, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin wen family wen get shikin pos go do and watin dem fit do make pipo for no get shikin pos naim bi today tork.Today message of Hope dey tell us say na God naim give us savashun and dis savashun so na God plan even bifor sin enta de world....more29minPlay
March 10, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain book dem wen hawa pikin dem sorpose read if dem wan get beta life naim bi deir mata today.Today message of Hope dey tell us why we need de savashun wen God don give us for hinside Jesus Chist....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.