Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.
March 29, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God epp pipo for de place wen boko haran, iswap and kidnapa dem still dey do deir bad work.De message of Hope say life today get plenti wahala but if hawa life dey God hand and we trust God, God go end hawa wahala....more29minPlay
March 28, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song say Jesus don pay for hawa sin kpata-kpata and de sekond song say na only Jesus we go fit save us.De message of Hope say Jesus die to save us, hawa soul special for God eye so make we no sell hawa soul bikos of de tins wen dey dis world...more29minPlay
March 27, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growToday mata bi say wen wife con de do like husband, na de husband naim give am de pawa wen de wife take con bi like man.De message of Hope say as God dey open hawa spirit eye make we no forget say devo no dey sleep so make we stay hinside de Holy Spirit...more29minPlay
March 26, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe kain tin wen papa and mama go see for deir pikin bodi wen dem go take know say deir pikin no bi beta pikin naim we put mout today.Today message of Hope say wen de Holy Spirit epp us to know watin God want make we know, we dey get blessing....more29minPlay
March 25, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growSome tin wen fit make man no get pawa take give hin wife belle wen doktor dey call low sperm count naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say wen hawa spirit eye open, we go know who Jesus bi tru-tru....more29minPlay
March 24, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growToday advise na make hawa pikin dem rememba say dem bi God pikin so make dem wear dress wen go make God happi.De message of Hope say na eye we dey take see whey we dey go so make we pray make God open hawa spirit eye so dat we go fit see....more29minPlay
March 23, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe karacta wen beta husband wen sabi show hin pipo who dem go take forlow God waka sorpose get naim bi today torkToday message of Hope say God plan na to save evrybodi and even for Nineveh God save de pipo and Jonah wen presh give dem...more29minPlay
March 22, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for God to epp stop all de war wen dey happun now and to give leda dem for de world sense to take manage wahala make war no happunDe message of Hope say Jesus discipo wen bi matthew naim epp us know all de tins wen Jesus tish us....more29minPlay
March 21, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song na de hymn "I have decided to follow Jesus" and de sekond song na "It takes everything".De message of Hope say de Holy Spirit pawa for hawa life wen dey epp us do watin God want go epp us get bodi wen sikness no go dey....more29minPlay
March 20, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growDe tin wen dey make some woman strong kakaraka and dem no fit soft as woman sorpose soft naim we don dey tork.Today message of Hope say de Holy Spirit pawa for hinside hawa life go give us pawa wen we go take commot from sin....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.