Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.
April 18, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song say Jesus dey come and de sekond song say we dey dream of dat kindom wen Jesus dey come carri us go.De message of Hope say dis world no get watin fit make pesin happi but wen we rememba say Jesus dey come we go fit happi....more29minPlay
April 17, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen wan bi happi woman musto love hinself and dey tink and do beta tin for hinsef wen go giva am respet.De message of Hope say pipo wen know say God no make mistake for de way wen e make dem and de tins wen e put for deir bodi, dem go fit happi....more29minPlay
April 16, 2026Family mata - God word wen we dey take growWoman wen sabi respet man and de one wen no dey carri wahala for head na woman wen good to take make wife.Today message of Hope say evry wahala go finish so make we put hawa fait for God and rememba say Jesus hinsef see wahala and we sorpose bi like am...more29minPlay
April 15, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tins wen fit make man no fit give hin wife belle and watin man fit do for de mata naim bi today tork.Today message of Hope say na only Jesus naim fit change pesin wicked hat so make we let Jesus enta hawa life so dat e go commot us from sin...more29minPlay
April 14, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe word wen dey commot for pesin mout get pawa so make pipo no dey carri tork bikos God go jorge hawa word dem.Today message of Hope say na God grace dey kip us and dey make us fit happi even wen devo dey scatar evrytin wen dey around us....more29minPlay
April 13, 2026Family mata - God word wen we dey take growWen husband put hin wife and pikin dem for hin mind and dey do watin go make hin family happi, na dat one bi Commitment.De message of Hope say wen we put hawa fait for God and God promise, even wen wahala dey we go still fit happi....more29minPlay
April 12, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa fama dem make God epp dem plant well and make dem see watin dem plant wen harvest time rish.De message of Hope say God want make we get happiness even wen e bi like say wahala don cova hawa life....more29minPlay
April 11, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song na "if God tork am make we believe am" and de sekond song na "I believe"De message of Hope say wen God don fite hawa fite and don win for us we must rememba to praise God and tank am for watin e do for we....more29minPlay
April 10, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen know say God love am and bikos God love am, Jesus come die for am na woman wen bi happi woman.Today message of Hope say wen we get fait and believe God and God prophet den we go fit happi bikos God de fite hawa fite...more29minPlay
April 09, 2026Family mata - God word wen we dey take growSome odar tins wen husband and wife go fit do togeda wen go make deir marrage sweet and happi naim we tork today.Today message of Hope say make we no dey fear bikos God sabi fite for hin pipo like e fite for King Jehoshaphat and Judah...more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,407 episodes available.