Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,404 episodes available.
August 25, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain life wen pikin wen dey dodge skool go get and de kain tin wen go happun for hin life naim bi today mata.Today message of Hope say na papa naim get de work to take advise hin pikin make he waka well for life so make papa train pikin to forlow God...more29minPlay
August 24, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe lass tin wen fit scatar trust for marrage na wen husband and wife dey play itch odar wayo, so make we no play wayo.Today message of Hope say wen we kip God word for hawa hat and do watin God tork we no go waka de road wen dey carri pipo go hell....more29minPlay
August 23, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na make God kip us safe as we dey waka and travo for hawa road dem.Today message of Hope dey show us de road wen pesin go waka wen go carri am go hell fire and God no want make we waka dat road....more29minPlay
August 22, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song say God dey make hawa life fine wen we give am hawa life and de sekond song say we bi new pipo wen we give Jesus hawa life.De message of Hope say as we give Jesus hawa life and de read hin word, we dey learn how we go take bi like Jesus...more29minPlay
August 21, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen want make pipo take beta eye look am go dey dress well and e no go lazy plus e go know de kain pipo wen e go forlow waka.Today message of Hope say wen we give Jesus hawa life God go give us de pawa wen we go take forlow waka as hin pikin...more29minPlay
August 20, 2026Family mata - God word wen we dey take growAnoda lesin for Abram life bi say make we dey ask God bifor we do enitin and make we no dey torl lie.Today message of Hope say as we don give Jesus hawa life, make we dey go church dey forlow odar kristian dem waka bikos na so we go take grow....more29minPlay
August 19, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain wahala wen worri go give us and watin we go do make we no for worri naim bi today mata.Today message of Hope say na only as we dey hear God word and do watin e tork naim hawa karacta go change and hawa lite go shine....more29minPlay
August 18, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin dem wen dey make pikin dey dodge skool and dey do yeye tin naim bi today mata.Today message of Hope say as we dey grow for hinside God word, sin go commot for hawa life and hawa new life go bi like new dress wen pipo see us....more29minPlay
August 17, 2026Family mata - God word wen we dey take growTrust go dey marrage if de pipo wen dey de marrage tork watin dem fit do and dem do watin dem tork.De message of Hope say as pikin wen we bon dey chop dey big na so God want make we sef chop hin word so dat we go grow big....more29minPlay
August 16, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya konsign praya rekwest dem wen we get wen konsign make God heal pipo wen dey sik and make God epp jorge Adamu case well.De message of Hope say for pesin to bi beta kristian, God Spirit must bon de pesin and den de pesin go baptise....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,404 episodes available.