Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.
July 31, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen sabi carri hinsef and wen hin yes na yes and hin no na no na woman wen pipo go take beta eye look.Today message of Hope say God na lite and na hamma too wen dey commot sin for hawa bodi....more29minPlay
July 30, 2026Family mata - God word wen we dey take growTrust na one lesin wen we see for Noah, hin wife and pikin dem life today as we see how dem take do watin God say make dem do.Today message of Hope say God word bi like bress milk wen pikin dey suck and e bi like mirror wen we dey look hawa face....more29minPlay
July 29, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe tin dem wen we go do wen we no go take get bress kansa naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say na de Bybbo dey tell us abat Jesus and de save wen e come save us so dat we go fit bi God pikin....more29minPlay
July 28, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growWen pikin get beta friend and e dey learn beta tin from hin friend and dey do dem dat na beta peer preshure.Today message of Hope say God word get pawa wen dey change pesin life and na dat pawa change Saul wen come bi Paul afta....more29minPlay
July 27, 2026Family mata - God word wen we dey take growToday lesin na say if trust go dey family, make de pipo no get sekrit, make dem no dey hide tins from itsh odar.De message of Hope say na God God naim give hin profet dem hin word wen dem write and naim make God word no dey change....more29minPlay
July 26, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya na for hawa family so dat moni go dey and family go safe for de long holiday wen we dey now.De message of Hope dey tell us say de Bybbo na God word wen go fit save us and make hawa life beta so make we know am make we no for die troway...more29minPlay
July 24, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growWoman wen get watin e dey do, wen sabi tork and wen dey manage hinsef well na woman wen pipo go take beta eye look.Today message of Hope say de Holy Spirit dey mark God pikin dem so dat wen Jesus come, na de pipo wen get dey mark go forlow an go heaven...more29minPlay
July 23, 2026Family mata - God word wen we dey take growToday lesin na say make wife dem sorport deir husband for de work wen dem dey do so dat dem go do de work well.De message of Hope say de numba five work wen Holy Spirit dey do na to fill us with hin pawa so dat we go bi beta kristian...more29minPlay
July 22, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain tin wen go happun for pesin bodi wen e get kansa and how we go take manage naim bi today mata.Today message of Hope say anoda work wen de Holy Spirit dey do bi say e dey epp us pray de praya wen God go ansa shap-shap....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,409 episodes available.