Sign up to save your podcastsEmail addressPasswordRegisterOrContinue with GoogleAlready have an account? Log in here.
De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday... more
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.
August 19, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growDe kain wahala wen worri go give us and watin we go do make we no for worri naim bi today mata.Today message of Hope say na only as we dey hear God word and do watin e tork naim hawa karacta go change and hawa lite go shine....more29minPlay
August 18, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe tin dem wen dey make pikin dey dodge skool and dey do yeye tin naim bi today mata.Today message of Hope say as we dey grow for hinside God word, sin go commot for hawa life and hawa new life go bi like new dress wen pipo see us....more29minPlay
August 17, 2026Family mata - God word wen we dey take growTrust go dey marrage if de pipo wen dey de marrage tork watin dem fit do and dem do watin dem tork.De message of Hope say as pikin wen we bon dey chop dey big na so God want make we sef chop hin word so dat we go grow big....more29minPlay
August 16, 2026Praya - God word wen we dey take growToday praya konsign praya rekwest dem wen we get wen konsign make God heal pipo wen dey sik and make God epp jorge Adamu case well.De message of Hope say for pesin to bi beta kristian, God Spirit must bon de pesin and den de pesin go baptise....more29minPlay
August 15, 2026Praise - God word wen we dey take growToday fess song say we no go commot God love for hawa life and de sekond song say make we love hawa neibor.De message of Hope say God save us and e kip us for here so dat we go take care of de tins wen konsign God....more29minPlay
August 14, 2026Woman dem mata - God word wen we dey take growAnoda tin wen go make woman bi beta woman na say make e no bi de kain woman wen evrybodi dey take make yeyeToday message of Hope say as God pikin we sorpose get de kain sorri hat wen Jesus get so dat we go dey fit do good as Jesus do....more29minPlay
August 13, 2026Family mata - God word wen we dey take growDe lesin for Abram life today na de waka wen Abran forlow God wake wen make am fit hear and do watin God tell am to do.Today message of Hope na de stori wen Jesus tork abat de good samaritan wen e take tell us who hawa neibor bi tru-tru....more29minPlay
August 12, 2026Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take growSmall small tins dem wen pesin fit do wen go epp am sleep well naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say Jesus redi to ansa all hawa kweshion wen konsign how we go take get eterna life and e no dey taya to forlow us tork....more29minPlay
August 11, 2026Pikin dem mata - God word wen we dey take growDe kain way wen pikin take dey dodge skool and dey take do watin e no sorpose do naim bi today mata.Today message of Hope dey tell us say God want make we no only hear hin word bu tmake we do watin hin word tork....more29minPlay
August 10, 2026Family mata - God word wen we dey take growAnoda tin wen go make trust fit dey for marrage na say make pipo get respet for watin deir patina want.De message of Hope dey tell us say we no go fit get de life wen no dey end wen God wan give us onless we bi pipo wen dey do watin God tork....more29minPlay
FAQs about AWR- Voice wen dey ginger Hope:How many episodes does AWR- Voice wen dey ginger Hope have?The podcast currently has 2,408 episodes available.