Pidgin Vibez

Pidgin Vibez

By Pidgin VibezNews
Download on the App Store

Pidgin Vibez episodes

  • Economy Wahala

    Di situation of di economy no funny again.

    How business pipo dey take cope for di present day economy?

    Na wetin go beta anytime soon?

    4 min
  • CNG Conversion

    Dis CNG update e don come to stay abi na for di now?

    Dis CNG conversion na wetin dey safe?

    If accident happen e no go explode?

    4 min
  • Edo State Govnorship Election

    For dis episode I go dey yarn about di Edo State Govnorship Election wey dey happen for 21st September 2024.

    I yarn about:

    why e dey important for citizens to dey protected.

    Wetin make if election dey come for we kontri evri wia go dey hot?

    Why e no be compulsory matter to dey tell citizens make dem no sell dia votes cos evri bodi dey feel wetin dey sup for di Nigeria of today.

    6 min
  • International Break Injury Palava

    For dis episode I go dey yarn about di international break.

    Weather di matches too much for di players?

    Di different tournament wey kontries dey play e dey important?

    I believe say time don reach wey we go take hear di complain of di players.

    4 min
  • Fuel Price Wahala

    For dis episode I go yarn about di new fuel price, how e go take affect cost of tins and how e go affect pipo wey dey do business.

    How e be say fuel take dey part of evri tin and na part of di reason wey make cost of living high.

    7 min
  • Security Gist {Benin City}

    For dis episode I go dey yarn about security gist wey sup for di city and how e dey important to stay guiding.

    E dey important for us to take our personal security serious, no tok say e no concern you, learn to dey observe movement around you.


    7 min
  • Trailer

    Pidgin Vibez na podcast wey di yarnings go dey about di doings for evri area, weather e be sport,entertainment, lifestyle, politics, any gist at all we dey bring am

    for you wit ogbonge pidgin. Di host na AGB. New episodes go dey drop evri Wednesday.

    1 min

About Pidgin Vibez

From the publisher's feed

Welcome to Pidgin Vibez Podcast!