Pidgin Parlour Crypto Podcast

Pidgin Parlour Crypto Podcast

By Pidgin ParlourEducation
Download on the App Store

Pidgin Parlour Crypto Podcast episodes

  • 5 reasons why I believe say bitcoin go reach $200k for 2025

    Trump don become president, market dey boom and FOMO dey everywhere!

    Many pipo dey reason say dem no too sabi how dem go make am for dis run.

    Na why we gada cook beta alpha for dis episode, if you Dey reason how you fit make money for dis run?

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    ode🎉

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    11 min
  • How you fit retire rich for dis market cycle?

  • BASE go blow up if bull-run return, make una shook eye for dis 5 projects

    Base blockchain na correct blockchain wey go run up if bull run finally return. As per se na coin base be di mama of di project.

    If dis matter na true , which project go come do well for dis run?

    We don sought beta, projects on dis episode wey go do well for dis run.

    If dis mata concern una, make download and listen.

    Enjoy this episode🎉

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    P.S -Nothing wey we talk na financial advice

    21 min
  • TRON dey run for this bull run, how una take see am?

    If una dey follow Wetin dey sup for di crypto space, una go know say Tron ecosystem don dey blow up small small and many pipo dey reason say wetin cause am.

    Na on top dis matter we gada reason for dis episode.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Enjoy this episode🎉

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    22 min
  • Wetin dey sup ontop Aptos ecosystem, why e dey blow up?

    If una dey follow Wetin dey sup for di crypto space, una go know say Aptos ecosystem don dey blow up small small and many pipo dey reason say wetin cause am.

    Na on top dis matter we gada reason for dis episode.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Enjoy this episode🎉

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    18 min
  • How superteam dey make Solana ecosystem beta?. Make we yarn!

    Superteam na like super hero wey act marvel movies, plenty pipo wey get talent come together make dem make solana ecosystem beta.

    Dis innovation don make plenty pipo enter into Wetin Dey sup on top Solana. For dis episode we don bring one member wey Dey superteam make we gada reason Wetin Dey sup for dia inside and how newbie fit enter!

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Enjoy this episode🎉

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    36 min
  • Make we reason di top 5 BTC Mining firm for di world

    As una don follow our last conversation on top BTC Mining, today we wan reason di top 5 mining firm for di world and how dem Dey take function.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Enjoy this episode🎉

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    17 min
  • Wetin go happen after dem don mine 21 million BTC finish?

    As we don know say BTC get limited tokens and soon now miners go soon finish mining and dem no go dey get reward again.

    Di question come be, if dem mine finish, how dem come go dey reward pipo wey Dey work on top di Bitcoin Network.

    Na dis matter, we gada reason for dis episode.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Enjoy this episode🎉

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    12 min
  • Wetin Dey Sup On top Sei V2

    Sei V1 na beta innovation on top di Sei Blockchain. But in get some wahala wey developers Dey face if dem wan use am, na why dem introduce Sei V2 be dat.

    For dis episode, we gada reason Wetin Sei V2 bring coke di sei Network.

    If dis mata concern una, make una download and listen.

    Enjoy this episode🎉

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    15 min
  • 5 tinz wey you suppose know if una wan become beta crypto trader

    If una wan become beta crypto crypto trader, some tins dey wey una suppose know wey go make una increase your game for dis crypto market.

    For dis episode, we gada reason dis mata. If una dey interested in dis mata make una download and listen.

    Enjoy this episode🎉

    Disclaimer - beware

    Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

    Thank you

    Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour

    Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/

    Join us on telegram https://t.me/pidginparlour

    21 min

About Pidgin Parlour Crypto Podcast

From the publisher's feed

Pidgin Parlor na centre of crypto education and culture for the African pipul wey dey speak Pidgin. The show go dey break down plenti crypto concepts wey just dey confuse person into simple forms wey…